Make Sense

Lyrics: Shalom Edet Music: Shalom Edet/Joseph Edet OH uuhh ye yeh Yaka Yaka Uuuh.... iyeh uh... Dem call me Dem tell me something wey I no like I no want hear Dem call me Dem Tell me say you dey play on me But I no want know bebe Dem feel say I no get sense But na your love wey dey make sense Uuuuhhhh.... Na only you wey dey make sense Oh girl oh girl Uuuhhhhh....... I go love you make e pain somebody Baby I go love you I no dey look your body I say I go love you make e pain somebody Baby I go love you I no dey look your body Na your love wey dey make sense only you wey dey make sense Na your love wey dey make sense only you wey dey make sense Wey dey make sense Na your love wey dey make sense... Uuuhhh only u Only wey dey make sense ooh... Kakky no be leather I no fit love you later I don dey pray to God To hold you down Make him no let your friends To mislead you eehnn Make em no mislead you eehh. Girl, you got my back When nobody was there for me (nobody was there..) You give me the love Now it became my melody I got the harmony Na the harmony (Uuuhh...) I got the harmony Inside the melody..... (only u wey dey make sense) I go love you make e pain somebody Baby I go love you I no dey look your body I say I go love you make e pain somebody Baby I go love you I no dey look your body Na your love wey dey make sense only you wey dey make sense Na your love wey dey make sense only you wey dey make sense Wey dey make sense Na your love wey dey make sense... Uuuhhh only u Only wey dey make sense (I no fit love you later )