Que Sera

Music: Kehinde Sijuade/Ifeoluwa Alabi Another badman thing Senorita jo , common to my bando Ye Ye Ye You be like weather when the rain fall oo Baby you dey coolu my brain oo Your pretty smile be like liquor oo Baby e dey totori my brain ooo Omo you can call on me we go gather colony Power couple to the forbes list I go sing you melodies, i go buy you ankara babe If you give good good loving I wanna hold you close oo Under the mistletoe Be like i need a shrink oo You don make me kolo This kinda loving wey i get for you Sha mi ni billing make i be kolu Loving you till eternity I no be player i no be kanu Que sera sera Que sera sera I just wanna be your main man be your main man Que sera sera Que sera sera I just wanna be your main man be your main man Girlie be the only one wey get a spot inna my brain oh girl oh girl And then when i think about another e dey cause migrane cause migrane cause migrane See wetin i like na wetin you get Me i no lie i fit to beat my chest Omo toh fine, Omo toh set Omo toh dun i give you ten over ten (oh yeah) Oh girl you know i'll give you everthing you need in a heartbeat Mon cherie coco tu as vole mon coeur Mon cherie coco tu as vole mon coeur Just know that i'll be here loving you girl till eternity My cherie coco you don tiff my heart Heeeaaarrrrt Que sera sera Que sera sera I just wanna be your main man be your main man Que sera sera Que sera sera I just wanna be your main man be your main man Que sera sera Que sera sera