Boi fi de place ah
Busta busta busta busta
Ager, ager
Omoiyami life e no easy
But we steady grinding
For sapa na so raba
Go deh find me
Days I no see
My god go de va ami oh naa
As for mummy
Oluwa shower you and my pa mi
When enemies gather for me
Na so them go the say
A prayer for me oh naa
Inner me hardest time
Inner mi crying times
I was aspiring
I was aspiring high
People been tell me lie gon gon
Ornkst call me
Mayor call me
I say my oga call me
Say mek
Say make I de go jand omo
Gbemidebe
Don tey wey I dey para
Gbemidebe
Don tey wey I dey para
Gbemidebe
Tuke-tuke for my mata gon
For my mata gon
Gbemidebe
Don tey wey I dey para
Gbemidebe
Don tey wey I dey para
Gbemidebe
Eledumare dey my mata gon
Deh my mata gon
Journey of a thousand mile
Begin with a step and you flying high
To say I for skip, I for fall my guy
Where dey been dey
When water been dey fall my eye
Destiny dey for my lane (ager)
Na why I no dey find omalay (ager)
Omo I dey hustle for my pay
Bad belle please step away yaa (busta x3)
Inner me hardest time
Inner mi crying times
I was aspiring, I was aspiring high
People been tell me lie gon gon
Ornkst call me
Mayor call me
I say my oga call me
Say mek, say make I de go jand omo
Gbemidebe
Don tey wey I dey para
Gbemidebe
Don tey wey I dey para
Gbemidebe
Tuke-tuke for my mata gon
For my mata gon
Gbemidebe
Don tey wey I dey para
Gbemidebe
Don tey wey I dey para
Gbemidebe
Eledumare dey my mata gon
Deh my mata gon
Ager
Ager
Busta
Busta
Busta
Busta