Confidence

Music: Billy & EL Leon Na toyota me I get I no get e benzo Life na turn by turn But I pray make I dey on top
More life to my enemies Make them hear my melody Na my music be their remedy I pray make blessings follow me ajeh eh Where the money dey I dey
Who be you wey go tell me my wrong Hustle till thy kingdom come I like my peace me I love my job Me get dreams I go prove dem wrong I lose or gain e be my problem
Make them hear my melody Na my music be their remedy I pray make blessings follow me ajeh eh Where the money dey I dey
Shay u no see as I de on my own Na confidence give me energy Dey see am clear Every day No de try am any day I de on my delegate Distraction no come my way
I no like pretend I dey on defense I mount My defense I no fit lose guard oh oh Na music be my therapy e One life It's alright I gat one life
And it's all love I no dey fake my life Because nothing lasts forever But joy is coming on the way So make you dance my brother You gat one life million dreams I pray for backward never Go hard or go home But this year we going higher