Lyrics: Marvelous Awoyemi
Music: Marvelous Awoyemi
I'm Bending on my heels I've been meditating
Joy is coming you'll soon celebrate me
I'm not used to this bad and fake thing
Or fake friends There wish is just to wreck me
Debit alert give me goosebumps
Two shot on your head you see I carry my two guns
See as I dey do my own runs
See them Hmm Dem be pricing at a low cost
I dey my base dey my lane
See my face
I run my race see my aims see my chase bank
And I pray for better days
Coz nah wetin dey pain me
I dey try my best I need evidence
Can you see my eye full of tears
I no fit settle for less
Got a running chest
coz I no dey rest
God is my witness
Nah God I dey thank and it's my defense oo
Give me Big Bags pelu Omo kan pere
Big Butty Girls with the fine Kele
Make money chills with the fine bebe
This nigs don't know MiO kin shere o
Give me Big Bags pelu Omo kan pere
Big Butty Girls with the fine Kele
Make money chills with the fine bebe
This nigs don't know MiO kin shere o
As I dey do my things make you cover me
I know say I too dey party make you forgive me ihn
I no wan loose your blessings
Coz blood of Jesus cover me
Kalanu ko wa mi ri
Kii re mi ma koja mi
I wan stay fit inside amiri
Yeah
Give me Big Bags pelu Omo kan pere
Big Butty Girls with the fine Kele
Make money chills with the fine bebe
This nigs don't know MiO kin shere o
Give me Big Bags pelu Omo kan pere
Big Butty Girls with the fine Kele
Make money chills with the fine bebe
This nigs don't know MiO kin shere o
Give me Big Bags pelu Omo kan pere
Big Butty Girls with the fine Kele
Make money chills with the fine bebe
This nigs don't know MiO kin shere o
Give me Big Bags pelu Omo kan pere
Big Butty Girls with the fine Kele
Make money chills with the fine bebe
This nigs don't know MiO kin shere o