Ee Mana

Lyrics: Nana Kwasi Aryeh Music: Nana Kwasi Aryeh Yeah I say come to the party yea If you want am better we go give you hot yea I say come to the party yea If you want am better we go give it to you hot yea eh eh Mama Ee mana mana ee eh Ee mana mana ee eh My pady mana mana ee eh My baby mana mana Ee mana mana ee eh Ee mana mana ee eh My people mana mana ee eh My fans eh mana I say come to the party yea If you want am better we go give you hot yea I say come to the party yea If you want am better we go give it to you hot yea eh eh Mama Ee mana mana ee eh Ee mana mana ee eh My baby mana mana ee eh My pady mana mana Ee mana mana ee eh Ee mana mana ee eh My people mana mana ee eh My fans eh mana What we dey talk talk Be sey the party dey jam jam Champagne and thing we dey pop pop If you want to join me grab your glass and feel free Fresh boy with my lock up When I drop on the beat ebe nonstop Me no nwom ahyษ› mโ€ฒano te sษ› pษ”mpษ”m So grab your partner take am to the dance floor AshMan tell them something Make the people over stand wetin we try dey talking Ebe like sey dem no get am well so Cash make you punch me Make I sing am again Make I make I roll am again is Dobble Dobble cum again Stay J se shashi wowo Dobble se loko loko Ruff N Smooth se ehyehye me moko Enษ› lษ› onaa po Make we collabo and contribute cos Dobble dey come throw some party oh Party inna de daadi Ka mashi ka mashi Allah ka mashi Whether rain or shine oh Party inna de daadi Hey hirre we no mamborrola Hirre hirre we no dey maborrola Hirre we no mamborrola Hirre hirre we no dey maborrola Derio kara kupe Kia orra tekero mama aah haa Hey everybody just shout hey Everybody just talk sey Dobble dey Then guero guero Comon guero guero tekero mama I say come to the party yea If you want am better we go give you hot yea I say come to the party yea If you want am better we go give it to you yea hot eh eh Mama Ee mana mana ee eh Ee mana mana ee eh My pady mana mana ee eh My baby mana mana Ee mana mana ee eh Ee mana mana ee eh My people mana mana ee eh My fans eh mana I say come to the party yea If you want am better we go give you hot yea I say come to the party yea If you want am better we go give it to you hot yea eh eh Mama Ee mana mana ee eh Ee mana mana ee eh My baby mana mana ee eh My pady mana mana Ee mana mana ee eh Ee mana mana ee eh My people mana mana ee eh My fans eh mana