Lyrics: Chuchu Cash
Music: Chuchu Cash
Ahan!
See this Spark wan jonze me sha
Tswww
Yeah yeah yeah
Chuuu!
It's 5'oclock in morning
Haters can't see me coming
I kissed my girl by the belle
Na so i tie my j
And then I turned on the tele
Naim i light my J
Na who dem burn for the tele
What a big mistake
Oya puff and pass
Collect the loud
Anytime i roll up
I gatts to pass
Come with a plan
No lose guard
Omo if e red me i go jump and pass
Oya puff and pass
Collect the loud
Anytime i roll up
I gatts to pass
Come to the back
No lose guard
Oga no go puff wetin go make you spark
Na wetin i smoke fit high me
I no dey wait for wetin tiny
I no fit to jonze my last riz
I no dey roll tiny tiny
Oga ade why you dey find
You see me for street you dey whine me
You want the J you no ask me
You collect my loud you dey whine me
It's 5'oclock in morning
Haters can't see me coming
I kiss my girl by the belle
Na so i tie my j
And then I turned on the tele
Naim i light my J
Na who dem burn for the tele
What a big mistake
Oya puff and pass
Collect the loud
Anytime i roll up
I gatts to pass
Come with a plan
No lose guard
Omo if e red me i go jump and pass
Oya puff and pass
Collect the loud
Anytime i roll up
I gatts to pass
Come to the back
No lose guard
Oga no go puff wetin go make you spark
Oya puff and pass
Collect the loud
Anytime i roll up
I gatts to pass
Come with a plan
No lose guard
Omo if e red me i go jump and pass
Oya puff and pass
Collect the loud
Anytime i roll up
I gatts to pass
Come to the back
No lose guard
Oga no go puff wetin go make you spark
Oya puff and pass
Collect the loud
Anytime i roll up
I gatts to pass
Come with a plan
No lose guard
Omo if e red me i go jump and pass
Oya puff and pass
Collect the loud
Anytime i roll up
I gatts to pass
Come to the back
No lose guard
Oga no go puff wetin go make you spark
6pm in lagos
Popo dey try stop us
Driving down the road
We dey swerve God save us
Anything fit sup o
God please save us
This situation na our very jungle
It's 5'oclock in morning
Haters can't see me coming
I kissed my girl by the belle
Na so i tie my j
Oya puff and pass
Collect the loud
Anytime i roll up
I gatts to pass
Come with a plan
No lose guard
Omo if e red me i go jump and pass