Oyoyo Nwa

Music: Sidexbeats Hey! Say where you dey oh Oh no no, aye say Sidex on this one oh I say call me on the beat oh Call me on the beat oh Oh no, call me on the beat Oh, see
You wan me wound me oh You go wound me oh This girl e go kill me oh She go kill me She go kill me oh
You wan me wound me You go wound me oh This girl e go kill me oh She go kill, she go kill
Dem boiz are bad oh (Dem boiz are bad) Dey go comot your pant oh (Dey go comot your pant) I say whine am belly dancer Dem go play you like a banjo oh
Dem boiz are bad (Dem boiz are bad) Dey go comot your pant (Dey go comot am oh) I say whine am belly dancer (Dey go comot am oh) Dem go play you like a banjo oh, oh
Say! Sidex on this one oh, eh Eh, eh say Where you dey oh Where you dey oh Oh no say Sidex on this one oh
Selence, Aye! My baby na selence (Selence oh) Hotty pepper soup oh She dey burn me like e fire She dey burn me like e fire oh
Onye Obioma (Onye obioma) I go buy highlander (I go buy you oh) Fly you round the world oh I go spoil you your papa
I say whine am for your daddy (Whine am oh) Say whine am for your mummy (Say whine am oh) Eh whine for me oh My baby shake am for me see
I say whine am for your mummy (Ifeoma eh) Eh whine am for your daddy (Adaeze le) Eh whine for me oh My baby shake am for me (Oyoyo nwa)
You wan me wound me oh You go wound me oh This girl e go kill me oh She go kill me She go kill me oh
You wan me wound me You go wound me oh This girl e go kill me oh She go kill, she go kill
Dem boiz are bad oh (Dem boiz are bad) Dey go comot your pant oh (Dey go comot your pant) I say whine am belly dancer Dem go play you like a banjo oh
Dem boiz are bad (Dem boiz are bad) Dey go comot your pant (Dey go comot am oh) I say whine am belly dancer (Dey go comot am oh) Dem go play you Like a banjo oh, eh
Eh! One time again oh Eheeh! oh no Say! Sidex on this one oh, eh Eh, eh say Where you dey oh Where you dey oh Oh no say Sidex on this one oh