Lyrics: Najeem Afees Adebayo
Music: Najeem Afees Adebayo
My brother no vex say I never link up
I dey see your call but I no fit pick up
As you see me so me I be Gbajumo
On my ten toes so I no fit give up
(Me I no fit give up)
Ori mi gbona overthinking
For my whatsapp I Dey dodgebilling
Hanhan Dem no get pity
Kilode shefe pami ni
Lamborghini, Richard Mille
Five star chilling for santorini
Mo’n Gba Milli ,ko ton rimi
Na the life wey me I Dey reason
If e no work I go try again
Igbawo lowo fe wole
Tomope toma wa rale
Chilling with my guys till I pass away
If e no work I go try again
Igbawo lowo fe wole
Tomope toma wa rale
Chilling with my guys till I pass away
Am On a new level I’m so geedup
Am On a fast lane dem no fit keep up
WOn kora won jo won se team work
But my prayer na machine gun
Cuz owo oluwa nbe layemi
Wonle mumi gan toba lemi
Emini Kan layemi
Toba sare gan won le bami
Ori mi gbona overthinking
For my whatsapp I Dey dodgebilling
Hanhan Dem no get pity
Kilode shefe pami ni
Lamborghini, Richard Mille
Five star chilling for santorini
Mo’n Gba Milli ,ko ton rimi
Na the life wey me I Dey reason
If e no work I go try again
Igbawo lowo fe wole
Tomope toma wa rale
Chilling with my guys till I pass away
If e no work I go try again
Igbawo lowo fe wole
Tomope toma wa rale
Chilling with my guys till I pass away