Music: victory obozuwa
Lyrics: victory obozuwa
Ekp Boi Again
Ekp Boi again
Send that girl notice
So many girls, them fine
Them whine, them badder then
Oh my molly
E don burst my head, don shoot
Say the lover man
Don dey show in disguise
This girl, she know things
Wey me I like
All the things you do
With your likkle skirt
She want me Cruzz
Tonight we'll vibe
Baby girl, tomorrow
Don't tell me nothing about love
Me I dey try
Shocking my feelings, girl
Blockup
Blockup
Blockup
Blockup
Linkup
Linkup
Linkup
Linkup
So many diamonds make me blink up, blickup
We dey alive
We no fit give up
Give up
All of the dreams, how we go fit achieve all?
When I pray, I stead on pray for wisdom
Some go to church
Others to mosque
Some pray to God
Allah, all of them all
For your notice
Them girls dem know, when your pocket full
So quiet talking
And show workings
A hundred dollar
Two hundred, so the world is
Where the girls at
When you see them
Them are hopping with a classy feeling
They'll let you hold them
They'll let you squeeze them
All they want is the money
Not the feeling
So me work, me I work too
I work and work
Me I work, me I work too
Me I work for the money
So me work, me I work, me I work too
Blockup
Blockup
Blockup
Blockup
Linkup
Linkup
Linkup
Linkup
So many diamonds make me blink up, blickup
We dey alive
We no fit give up
Give up
All of the dreams, how we go fit achieve all?
When I pray, I stead on pray for wisdom
Some go to church
Others to mosque
Some pray to God
Allah, all of them all
Ekp Boi again