Music: Oluwasogo Richard Oladipo
Trynna find my peace of mind
Ile aye asan ni
But try get koma chop fipa
Even tho na vanity
If you snooze you go beg shoja
Why e go dey be like that
I'm just a boy wey dey try survive
All the memories I've been through
I no pray make you see my guy
Na wetin I go chop I dey find
Hustle make you get the kpa
Somethings that I do
I forgot that I'm living
Life showed me sides and I feel it
Bleeds in my vein
Only smile when I'm tripping
Lately I've been busy doing music
My peace all I care for
I'm lost in my deep thoughts
I've seen legends die young
I pray that I live long
Oro pooo timo fe so
Tell me why you wan give up
Place that I came from
We say no to failure
No space in my heart
My peace all I care for
Pour me some liquor
Pour me some
Many many things don xup
Things wey man no fit talk
Pains in my heart
But I'm twice as tall
Obstacles wey man no still oboe
Many many things don xup ops
Things wey man no fit talk
Pains in my heart
But I'm twice as tall
Obstacles wey man no still foooor
Alone with my thought
Pelu backi ronu
Bi mo shey fe mingle
Baba darijin won we are sinful
Put smile on my face anything
That you're chanced to
We all chasing 1 bag
Awa 4 ninu 1 room
Lotta pains that we've been
Through bridge
Tati pass through
Kolu tati gba atawon
Omoge tati basun
Stacking innit wanna
Get paid like the stars do
Pain real lati early
Age motin calcu
Me wey dey try survive
Lowkey dey aim my dart
I no get everyday
Check on yourself my guy
Money wey go come
Wey go be like jazz
Shebi na hin man dey find
Emi emi laye mi
I no wan suffer emi laye mi
Kokin shepe won
Le mi moku sanle ni
Dakun shey enikan ranmi
Emi emi laye mi
Iiin iiin
Laye mi
Moku sanle ni
So I gats make money
Life na dice e be
So make e turn reach me
Depression wan finish me
I been trynna find my rhyme
Nothing like am sitting free
Emi nikan loye wetin dey bother me
Many many things don xup
Things wey man no fit talk
Pains in my heart
But I'm twice as tall
Obstacles wey man no still phor
Many many things don xup ops
Things wey man no fit talk
Pains in my heart
But I'm twice as tall
Obstacles wey man no still foooor
Many many things don xup
Things wey man no fit talk
Pains in my heart
But I'm twice as tall
Obstacles wey man no still phor
Many many things don xup
Things wey man no fit talk
Pains in my heart
But I'm twice as tall
Obstacles wey man no still phor