Chosen Boy

Lyrics: Jimoh muiz Opeyemi Blessing come for the boy Boy Alesh Boy Alesh For the boy
Keep grinding everyday Keep it hundred Eye don see many things Eye don red Me no go foor Cause I getting conscience So many things wey bursting my brain Sabi boy Mentor Omotonso Me no go fall Cause I getting God I no go stop Bursting every time Me no go fall Cause I getting God Ohhh ohhh
I be the chosen boy You know my life on God I gat too hustle loo Ke emi de re ire gba
I be the chosen boy You know my life on God I gat too hustle loo Ke emi de re ire gba
Shout out too my nigga wey dey sub for me If anything sup them go dey for me Oromi owo olohun lo waa Bi Mo se survive on God Pinkin wey no get mama no dey wound for back Anything I do baba dey my back Ani olofa Make them no kill my shine I be Godsent With my accent I’m gifted They say make I pick 1 I pick 10 Ibi moma de moma de be
I be the chosen boy You know my life on God I gat too hustle loo Ke emi de re ire gba
I be the chosen boy You know my life on God I gat too hustle loo Ke emi de re ire gba
I be godsent With my accent Have been pushing my p With my conscience I no go fall Cause I get God Where I’m from you gat too work Koma lo le nle Koma lo le nle Sabi boy Mentor Omotonso Me no go fall Cause i getting god Busting every time Alhamdulahi Alhamdulahi Alhamdulahi
I be the chosen boy You know my life on God I gat too hustle loo Ke emi de re ire gba
I be the chosen boy You know my life on God I gat too hustle loo Ke emi de re ire gba
I be Godsent With my accent I’m gifted They say make I pick 1 I pick 10 Ibi moma de moma de be