En Suppose Be

Werekele ego fechie my anya o Oga wete ego Tinye aka na akpa wete ego Nyem ego
E get things I wanna talk o I wanna be right at the top o Person never see food chop o Na motivation we go chop I get niggas wey don leave me I get shima wey don leave me Family sef no believe me My only paddy na the music Yeah yeah
But I no dey shake o Cos e sure for me yeah oh Oh yeah Wetin go be go surely be Cos en suppose be yeah Oh yeah I want plenty money Money wey no get regret Money wey dem no fit calculate Money wey fit to silence bill gate oh I want plenty money Money wey no get regret Money wey dem no fit calculate Money wey fit to silence bill gate oh Oh yeah yeah Ego kudi owo bia o bia o Money biko bia o Ego kudi owo bia o Money bia o eh Ego kudi owo bia o bia o Money biko bia o Ego kudi owo bia o Owo bia o
I just wanna make my mama proud of me (yeah) Say my pikin no go see the suffer I see Say our naija go better pass oversea (yeah) And today no go be the last we go see
Wetin go be go surely be Cos en suppose be yeah Oh yeah I want plenty money Money wey no get regret Money wey dem no fit calculate Money wey fit to silence bill gate oh I want plenty money Money wey no get regret Money wey dem no fit calculate Money wey fit to silence bill gate oh Oh yeah yeah Ego kudi owo bia o bia o Money biko bia o Ego kudi owo bia o Money bia o eh Ego kudi owo bia o bia o Money biko bia o Ego kudi owo bia o Owo bia o
Oh yeah uh uh uh Gocci got this