Lyrics: Nathaniel Olusegun
Music: Nathaniel Olusegun
Oosha
SmartRhap
Make i no fall
Anytime I rise make i no fall
Orlatunes beat..
I Have been trying many times make I shine like a star
Make I no fall make I rise like a price
I have been trying many times kin le jade sita
But the family power dey bring me down eh
Korimi gbemi debi ire
Kesemi sin mi debe eh
Kemi mase rogun igbe
Ki awon aiye fimisile eh
Cus I don play hide and seek
I don play hide and seek many times
Wetin my eye don see
wetin my eye don see
I don try
Make I no fall
Anytime I rise make I no fall again
Make I no fall
anytime I rise make I no fall
I know so many people wey don rise Wey don fall
I know people wey don smart wey don dull
I sabi people wey too short wey don tall
Mode mo Awon ti oni hope wey lati don call
Mofe gbera tan like a glory forever
Enemies fe gbemu jo bami fun won back to sender
got vibes and flows mofun wonje bi mocheda
got nobody to run too ni moba sa ti eleda
Them wan make i fall but God no dey shame me
Try to spoil my image but na my God dey name me
Iβve been through hell my brother pls donβt blame me
All of them been wondering how, dem say who train me
Korimi gbemi debi ire
Kesemi sin mi debe eh
Kemi mase rogun igbe
Ki awon aiye fimisile eh
Cus I don play hide and seek
I don play hide and seek many times
Wetin my eye don see
wetin my eye don see
I don try
Make I no fall
Anytime I rise make I no fall again
Make I no fall
anytime I rise make I no fall
I wan Shutdown everywhere Kin glory me ma shine
Been underground a lot always waiting for my time
Spent every shiit I had, even collected my dime
Temi noh ba blow! Ti mo take over its not a crime!
Make I no fall
Anytime I rise make I no fall again
Make I no fall
anytime I rise make I no fall
Again