I hope is ok if I love you forever
For ever
And ever
For ever
Chi baby my baby aah aah
I will never love you less
If only you will know
That katakata
That ghara ghara
That thing go maya
Make e no balance
That wahala
That hala hala
That thing go maya
Make e no balance ooh aah
Yeeyeh chidoccy
No do like Delilah
Waka waka no go pay
If you love me you go mind me ah
Ijeoma Lafia
I give my heart to you
My hard feelings for you
Will you love me forever
That katakata
That ghara ghara
That thing go maya
Make e no balance
That wahala
That hala hala
That thing go maya
Make e no balance oh aah
Yeeyeh chidoccy
That katakata
That ghara ghara
That thing go maya
Make e no balance
That wahala
That hala hala
That thing go maya
Make e no balance oh aah