Lyrics: Edebie Michael Opeyemi t/as EMO Grae/Akinkumi Kuham Oladimeji t/as BhadBoi OML
Music: Edebie Michael Opeyemi t/as EMO Grae/Akinkumi Kuham Oladimeji t/as BhadBoi OML
Gravity X OmL
Wetin you do to me por gan o
You got me crashing out for love
And then you have me lost for words
One sentence I no fit construct
Anytime I see you girl I comport
If you no dey I go comot
And if you’re far away I’ll teleport
To show you , your love is on top
You make it feel like it’s the 4th of July
Inside me
24th of December
Christmas Eve
Girl you spark up my life
You light me
You caught me girl I no fit deny
Instantly
You make it feel like it’s the 4th of July
Inside me
24th of December
Christmas Eve
Girl you spark up my life
You light me
You caught me girl I no fit deny
Instantly
O ‘ Ife re tobi kabiti kabiti
Girl you too sweet you fit give me cavity
Got me holding on, say you be my gravity
You thief my heart, you be ole jati jati
Ife re tobi kabiti kabiti
Girl you too sweet you fit give me cavity
Got me holding on, say you be my gravity
You thief my heart, you be ole jati jati
You say wetin happen, Toyin tomato
Ife temi ti re no be Messi, Ronaldo
Ti kpe mo ti mo pe kosi iru e lagbo
Too sweet jedi jedi, e fun mi lagbo
I don go Tanzania, Somalia
Argenti’ high me cocainaa
Maradona jo je’a ri ra (my baby)
Tori re mo kabunku dey chandelier
Wetin you do for me por gan o
For my eye water no fit comot
E be you I go do anything
I go do anything
Make you do me what you want