Jealousy

Lyrics: Bless Fianko Music: Bless Fianko Jeh jeh jeh jeh jeh jeh Woh woh woh woh woi Jeh jeeeh Meh tswa mi 7 First-class fast life Dem dey hate me oo Dem dey hate me o ho o Ma girl be baddie Wagyi Versace Now we outside Dem dey hate me o ho o o oh yh Jealousy!!! Wotan wo nua na ay3 d3n Wokyiri wo nua na ay3 d3n Almighty God wey dey take me go higher Dey take me higher Jealousy!!! Wotan wo nua na ay3 d3n Wokyiri wo nua na ay3 d3n Almighty God wey dey take me go higher Dey take me higher Longtime ago wey me I talk to mama I tell um sey "your son go make um tomorrow" See how I dey pursue oh For yard now I controll oh If I no fit make um how I go go back to mama I dun see matter wey big pass Goliath bro forget. As you wan see me fail For your face now I dun collect. So, now I fresh like tomato So now you can't compete oh If I no fit make um how I go go back to mama Jealousy!!! Wotan wo nua na ay3 d3n Wokyiri wo nua na ay3 d3n Almighty God wey dey take me go higher Dey take me higher Jealousy!!! Wotan wo nua na ay3 d3n Wokyiri wo nua na ay3 d3n Almighty God wey dey take me go higher Dey take me higher Jealousy oh