BELIEVER(FREESTYLE)

Lyrics: Olorunfemi John Music: Olorunfemi Mojoyinolaoluwa John They wan de whine the boy, make una de reason Tell me baby what you want, make i turn to genie Me i no dey do the law, all of una, leave me Keep it PG, they gon see me, on the mother****ing TV When we outside, she go do like say she need me When we inside, she go commot her bikini Way i wipe am, be like say she go de dizzy Me i no dey waste time, put am for her waistline Way i lick her ting, now she said she wanna taste mine Mi o fo, mi o fo fo You wan de form, ki lo mo, o ti por gan You wan de lamba, brother o ti jogo Make i turn to Santa, give you all the ponmo And the chicken wey you wan chop Shey you wan make i order pizza? Be like say you wan de run like e lizard Me i no dey stress, me i just wanna please ya yeah Me i just wanna tease her yeah If she see you finish, better leave her yeah Be like say she no wan turn to believer yeah Yeah, the place i come from no be diva yeah Me i no lie yeah All of the pain and the stain, i don try yeah Nevertheless, never left, still fly yeah Still fly as ****