Music: Ikechukwu Anthony Offiah t/as King Perryy/Bolaji Odojukan t/as Boj
Intro
Verse 1:
Continental
wetin you want Wetin you need
Sey you know as e dey be
Na you be Dora the explorer
Baby no go live me rara
Any where you go I Dey lean
Why you Dey run follow me
Na you be my flora my flower
Make we no go long the matter
Bridge:
Why you con dey do that tin
Baby just dey move that tin
But that kind thing fit to make man think
Make man think about that kind ting o
The way u just dey move that thing o
Baby no go wound person
that kind thing fit to make man think
Make man think about that kind ting o
Chorus:
Say we got no worries
When we outside
We Dey faaji
Issa lifestyle
Cos joy comes today and after x2
no worries
When we outside
We Dey faaji
Issa lifestyle
Cos joy comes today and after x2
Verse 2:
Call me Mr romantic
Come baby make we gum body
Yay
The way you backing it upon me eh,
Make a man think about that m thing o
Omoge at the end of the day
You know me kβishe omode
Na the same energy you dey give me
I go dey give you o
Bridge:
Why you con dey do that tin
Baby just dey move that tin
But that kind thing fit to make man think
Make man think about that kind ting o
The way u just dey move that thing o
Baby no go wound person
that kind thing fit to make man think
Make man think about that kind ting o
Chorus:
Say we got no worries
When we outside
We Dey faaji
Issa lifestyle
Cos joy comes today and after x2
no worries
When we outside
We Dey faaji
Issa lifestyle
Cos joy comes today and after x2
Outro