Sheba (feat. Ayomatic)

Lyrics: Ayodeji Olukunle Joshua/Ayodeji Ayomide Music: Ayodeji Ayomide/Papiwizzy/Ayodeji Olukunle Joshua SHEBA? Ayomatic HOOK: Sheba Sheba Sheba Sheba Sheba? (Ah ) Sheba Sheba Sheba Sheba Sheba ah ah (Damxel) Sheba Sheba Sheba Sheba Sheba? Eyor papi Se base ma wa leleyi? Sheba, Sheba Sheba Let the poor breathe una don make everybody to sober Let the poor breathe, peace of mind is so underrated So many things wey man don face Hustle on the street like person why craze Wetin we dey find na peace of mind yeah yeah We don tire for the matter E don tey wey we dey shout e go better, oh no oo Naija my country, everything is tiring People just dey japa, go another country Ayomatic chorus: Sheba Sheba Sheba Sheba Sheba? Sheba Sheba Sheba Sheba Sheba ah ah Sheba Sheba Sheba Sheba Sheba? Se base ma wa leleyi? Sheba Sheba Sheba Sheba Sheba? Sheba Sheba Sheba Sheba Sheba ah ah Sheba Sheba Sheba Sheba Sheba? Se base ma wa leleyi? Se base ma wa leleyi o Se base ma wa leleyi? (Ah) Se base ma wa leleyi? (Damxel) Won ti gbewa landicap Since yesterday, we have been here looking for fuel We can’t get it So I want to use this time to warn the government to repent of their sins That Jesus will soon come Anyone who have not repented of their sins will go to hell fire We don tire for the matter E don tey wey we dey shout e go better, oh no oo Naija my country, everything is tiring People just dey japa, go another country Ayomatic chorus: Sheba Sheba Sheba Sheba Sheba? Sheba Sheba Sheba Sheba Sheba ah ah Sheba Sheba Sheba Sheba Sheba? Se base ma wa leleyi?