Lyrics: Ogunshakin Oluwatobiloba John/Olayemi Solomon Idowu Music: Ogunshakin Oluwatobiloba John/Olayemi Solomon Idowu Mmm hmm Zottie is hottie lomona Sollokiz
Making money is on my mind Me i no get your time Steady on my grind Everything na vibes and time Me i no fit waste my time If you no dey give me dime I commot you from my life Cos i don dey aligned Alhamdulillah for the life me am living, Some are going down six feet I dey work i dey reason I dey pray i dey dream big Moti gbawe moti gbadura Mo gbadura moti sha’atira Awon kan lemi bi shakira I dey shark dem From east to the west to the north to the south I gat them be feeling my sound No go dey ask who be that Na me wey dey clear all their doubts East to the west to the north to the south I gat them be feeling my sound No go dey ask who be that Na me wey dey clear all their doubts
Àrá nbè ti mofe da Kàráyè mapa kadara mi da Àrá nbè ti mofe da Kàráyè malo pa kadara mi da
Shati mafor oma soft ah Oro wa loma so Tori more cashout nonstop, olohun Steady balling no dull If no be business no call Omo olorun no dey foh Sebi olowo loma like Soon awa gan ma jade tan T’owo bati drop Awon kan ma rob T’owo bati tan Awon kan ma bob RIP to the ones VIP lomona Moti goke gan mio le fall Zottie jekan mo, jekan mo
I dey sing you dey feel am, feel am My music is an healer, healer Sollokiz issa winner, winner Zottiebanks the redeemer Hmm uhm ah Only money make sense I no see their hatred Emi underrated Sebi mo ma debe
Alhamdulillah for the life me am living, Some are going down six feet I dey work i dey reason I dey pray i dey dream big Moti gbawe moti gbadura Mo gbadura moti sha’atira Awon kan lemi bi shakira I dey shark dem From east to the west to the north to the south I gat them be feeling my sound No go dey ask who be that Na me wey dey clear all their doubts East to the west to the north to the south I gat them be feeling my sound No go dey ask who be that Na me wey dey clear all their doubts
Àrá nbè ti mofe da Kàráyè mapa kadara mi da Àrá nbè ti mofe da Kàráyè malo pa kadara mi da