Away (Ke Ti Ke)

Oh my gosh it's Anthem I got the juice Tengo el jugo
Me and my people Go shine yaya Shine yaya shine yaya Enjoy life Before we die ya
Pass me the kpo and faya Make I light up and high ya Blow all my worries away Away away away away Away away away
Ke ti ke ke ke Ke ti ke ti ke ti ke ke Ke ti ke ke ke Ke ti ke ti ke ti ke ke
Ke ke ti ke ke ke Ke ke ti ke ti ke ke Ke ke ti ke ke ke Ke ke ti ke ti ke ke
Wetin person wey no sabi swim Go dey find inside water Shey if I get small money today Dem go dey call me oga
Wetin Adamu no see for gate Pastor sef dey fornicate Even mamiwota get feelings Why me I no go get doings mmm hm
Ke ti ke ke ke Ke ti ke ti ke ti ke ke Ke ke ti ke ke ke Ke ke ti ke ti ke ke
I just wanna go higher ya Higher ya higher ya Enjoy my life yaya Before I die ya
Pass me the kpo and fire Make I light up and high Blow all my worries away Make I blow all the bad mind away
All the things wey dey lead me astray
Ke ti ke ke ke Ke ti ke ti ke ti ke ke Ke ti ke ke ke Ke ti ke ti ke ti ke ke
Ke ke ti ke ke ke Ke ke ti ke ti ke ke Ke ke ti ke ke ke Ke ke ti ke ti ke ke
Anytime I see bad energy Inna mi lane I dey jump and pass I never see my family In like eight years And I know e no fine
But I'm out here on the grind I'm a slave in the city of crime I just want a better life for us