Lyrics: Elijahchukwu Chinedum Bamidele
Music: Elijahchukwu Chinedum Bamidele
Kpomudealer
Nwanne
Were nwayọọ
As Aboy enta city
Ebeano
Alaye were nwayọọ
Money spender ni mi
Oshamo
Kpomudealer
Nwanne Kpomudealer
As I never puff e Dey dull my wida
As I never puff
My dealer
Get another strain make I smoke and feel am
Bambila
Get another man down
She be bad killer
Abeg Abeg Abeg
I no wan hear you Dey form
John Cena
My dealer
Get another strain make I smoke and feel am
What do you want from mee
I know you want money
You sef go cure Konji
Follow me go southy
Akanchawa for my hand
I swear I no go dry
My matter no go cast
I no go lack
ọ Chukwu Okike
Wey Dey guide my path
Kpomudealer
Nwanne Kpomudealer
As I never puff e Dey dull my wida
As I never puff e Dey dull my wida
I too Dey Divine
Anywhere I go
Na Oluwa Co-sign
My inà keep shinning
They know where ni to find me
If you go for East
I be Machala
If you go for north
I be Dangbana
If you come reach west
I wear Agbada
I go knack Timber from Mandala
What do you want from mee
I know you want money
You sef go cure Konji
Follow me go southy
Nwanne nyem mmiri
Ishi Agu nere Oku
Ishi Agu nere Oku
Nwanne nyem mmiri
Ishi Agu nere Oku
nere Oku
Kpomudealer
Nwanne Kpomudealer
As I never puff e Dey dull my wida
As I never puff e Dey dull my wida
But I no fit lie my guy
I Dey feel myself my guy like this
One Backy for hand
The other hand Dey for breast
Abeg Abeg Abeg
I no wan hear you Dey form
John Cena
My dealer
Get another strain make I smoke and feel am
Kpomudealer
Nwanne Kpomudealer
As I never puff e Dey dull my wida
As I never puff e Dey dull my wida
As I never puff e Dey dull my wida