Eyoh
Somebody call the popo
Somebody call the poooooo
Somebody call the popo
Somebody call the poooooo
Somebody call the popo
Somebody call the poooooo
Somebody call the popo
Somebody call the poooooo
Abeg na tell me o
Why you they turn me o
I don't wanna go
I just wanna to know
It's not funny o
I be your Romeo
You be my julie o
Wooo wooo wooo
Shebi you wan know
Wetin you know
My mind they for you
I no fit to loose you
Cos na you i choose
My mind don dey loose
E dey do like mumu
My mindset for youuuu
You told me you want me
So why the runs on me
You said you cover me
My baby Moremi
Wetin i go do
Wetin man go do
Anywhere you go
Omo me I follow you
My songs all over
E ye eh jangolova
Oh baby come closer
You know say I'm your lover
So be my lover ooo lover
Wooo wooo wooo
Somebody call the popo
Somebody call the poooooo
Somebody call the popo
Somebody call the poooooo
Somebody call the popo
Somebody call the poooooo
Somebody call the popo
Somebody call the poooooo
My baby don't lie to me
Tell me what's wrong
Sorry for wrongs baby
Please turn me down
I really want your loving
I give you all my life
You make vibe ohhh
You make me feel alive
But please don't take me down
Tell me what's wrong
But please don't avoid me
I know say me I ****ed up
With You ama make up
Your body turn me on
I feel like you're the one oooooooo
You told me you want me
So why the runs on me
You said you cover me
My baby Moremi
Wetin i go do
Wetin man go do
Anywhere you go
Omo me I follow you
My songs all over
E ye eh jangolova
Oh baby come closer
You know say I'm your lover
So be my lover ooo lover
Wooo wooo wooo
Somebody call the popo
Somebody call the poooooo
Somebody call the popo
Somebody call the poooooo
Somebody call the popo
Somebody call the poooooo
Somebody call the popo
Somebody call the poooooo