African Queen

Lyrics: Livinus atim Music: Livinus atim You are my Africa queen The girl of my dream Make my body tingalingalin You make my body just tanana me You are my Africa queen The girl of my dream Make my body tingalingalin You make my body just tanana me Baby girl you fine Body oh divine Lemme love you like I never did before? Spoil you with dollar baby girl me no fo! Pino pino olo mii ife You feeling so down I Dey for ur back I wan to love you Monday to Sunday Game is over you won I go maintain Be my woman you born e my pikin Yahhh So many people Dey talk one side Bad e bad things wey Dey for their mouth oh I go love you I go make you smile oh I wanna write you a love letter I really Dey miss you when you gone How can a bad boy don fall in love I be your doro be my bucci You are my Africa queen The girl of my dream Make my body tingalingalin You make my body just tanana me You are my Africa queen The girl of my dream Make my body tingalingalin You make my body just tanana me What you say To wey girl I don’t know Your body be like say Shorty combo All the love you Dey give Girl I go low Baby oh baby yo Make you go low Veronica tell me say she like me Me I tell her no I be bad boy Emiii ohh omologo Oremii tide make we faji