Lyrics: Moshood Adeshina
Music: Moshood Adeshina/Jerry kent
Yo Brodie abeg abeg
I fit see the least 10k
from your hand
I knova chop anything
since last night abeg
Yo wa Gwan my g
How fa na do me
The least orijin
Am heartbroken my G
Hey baby what about the money
You promise me for my hair
Verse 1
Many things don sup for my life
I know fit to talk walai
So many times
Water wan comot from my eyes
I swear I know fit lie
I understand the pain my guy
Everybody get 1 or 2
Whey Dey worry them
This one no be Ekelebe
Brother make you
Dey for your lane
Don’t let nobody pressure ya
Don’t let nobody pressure ya
Chorus
And if you text me I know reply
Make you know go think am
My brother make no reason am
All of us they try to survive wha wha
And if you text me I know reply
Make you know go think am
My brother make no reason am
All of us they try to survive wha wha
Wha wha
I know fit too shalaye
I know fit too talk again
Nobody Dey feel my pain
Sometimes I swear e Dey kill me
Mi de la Shalaye
I know fit talk again
Nobody feel my pain oh no
Verse 2
God made man
The money make man
Every day mans on a mission
Dem know they can’t kill my vision
Dey ma try
you know fit stop man
Whey no Dey give up
There’s no love only transaction
Better make you know
So you know go lost
Brother no Dey worry
Make you just focus yea
No Dey worry make just focus
This life’s journey
I know sometimes it gets lonely
Do your best and keep it 100
Everything getti perfect timing
This life’s journey
I know sometimes it gets lonely
Do your best and keep it 100
Everything getti perfect timing yea ye yeaaah
Chorus
And if you text me I know reply
Make you know go think am
My brother make no reason am
All of us they try to survive wha wha
And if you text me I know reply
Make you know go think am
My brother make no reason am
All of us they try to survive wha wha
Wha wha
I know fit too shalaye
I know fit too talk again
Nobody Dey feel my pain
Sometimes I swear e Dey kill me
Mi de la Shalaye
I know fit talk again
Nobody feel my pain oh no