BoomBoi
Shebi them say change is inevitable
But a long time wey dey dey careful
As only me dey for this table
I go like remain unreachable
Wetin be my own
Go surely come my zone
Cause my joy na my hope
And my own na my own
I swear i no go dull
Wetin mama go chop
Ale ale mo stay up all night
Walahi mi ole foh o
They expect me to fall
But lie lie
Mi o le foh se
Them tell me time is money
So nowo ogbeni wisely
Ahhhhh!
Shey U dey wine me ni
You know dey see these things
Only money fit make me buga o
Yeah me i work work work
My work work work
Ahhhhh!
Shey U dey wine me ni
You know dey see these things
Only money fit make me buga o
Yeah me i work work work
My work work work
Hennessy for my head (Ehhh)
Shayo for my breathe (Ehhh)
Me I no dey see nobody
I no dey see frienemies
Na money dey my mind (Owa)
Na money I dey find (Owo)
Wetin mama go chop
Alaye I say
Ahhhhh!
Na money dey ginger me
Nobody go fit tell me
Na money dey my mind (Owo)
Na money I dey find (Owo)
Wetin mama go do
Wetin brother go chop
I swear i no go dull
Wetin mama go chop
Ale ale mo stay up all night
Walahi mi ole foh o
They expect me to fall
But lie lie
Mi o le foh se
Them tell me time is money
So nowo ogbeni wisely
Ahhhhh!
Shey U dey wine me ni
You know dey see these things
Only money fit make me buga o
Yeah me i work work work
I work work work
Ahhhhh!
Shey U dey wine me ni
You know dey see these things
Only money fit make me buga o
Yeah me i work work work
My work work work