Lyrics: Chukwuemeka Okolie
Music: Gospel Obi
Written by Chukwuemeka Okolie
Hook
My boo ooo x 4
I no fit date another
If e no be you oooo
I no go love another
If e no be you ooo
I no go kiss another
If e no be you oo
And I no go do another
No no no no no um um Um
Verse 1
Why e be say when I close my eyes
I Dey see you baby
other girls dem are wanting me
but I want you baby
Cos you are my other half
And no further math can divide us baby
Take a look at the hologram
na you wey Dey my mind o baby
Hook
My boo ooo x 4
Verse 2
E Be you e be you e be you my baby ooo
Wey Dey burst wey Dey burst wey Dey burst my medulla
Yes I mess up oo I know
I want to make up oo you know
I no go break up oo you know
Hook
My boo ooo x 4