Hmmm
Necessary
Kiddo Dest again
Yeah
It's another dey yeah
This life nowdays
Nor be like old school
Since morning wen I wake
I say na bread I chew
My flows too dry e
Be like canabis
Come put colos inside
Ur head don knock be that
This life nor be novel or story book
Make money nor dey do Oloribu
I thank God say for this life
I nor get cartel
I dey do lowkey call
Am one man cartel
This life nowadays
Dem nor dey tell person
If you nor make money
Nobody dey feed person
Since morning when I wake
I say na bread I chew
Nor use ur brain garri
Go soon blind your eye
Ahh
Monday morning
Man still dey look for money
Necessary
E dey Necessary oh
I say Monday morning
Man still dey look for money
Necessary
E dey Necessary oh
I dey pass enere
Junction yesterday
2 niggas wey black
And looking hungry
Bridge me dem dey
Wan try collect my phone
But dem nor know say
I dey with pistol
Because person wey get
God nor suppose dey fear
If you believe your timing
Then everywhere clear
Seriouse girlfriend dey
Use relationship catch cruise
But no worry soon !!
Everywhere go stew
If your pepper soup never
Done make you relax
Many people don go and nor return
We still dey the land of the living
So you relax
Very soon na CLA wey
Go dey tear for people babe
Ahh
Monday morning
Man still dey look for money
Necessary
E dey Necessary oh
I say Monday morning
Man still dey look for money
Necessary
E dey Necessary oh
Monday morning
Man still dey look for money
Necessary
E dey Necessary oh
I say Monday morning
Man still dey look for money
Necessary
E dey Necessary oh
E dey Necessary oh