Music: Lincoln Bright
Lincoln Bright
Ori mi dakun wa ba mi se
Cos you see me say I no play
I pray say make my head no go turn to the tail
I no want problem wey go carry me to jail
Mama they pray for me cos she no want me suffer
Pray and fasting nain make mama get ulcer
I pray, for the grace
Baba bless me cos I no want delay
Die
Poverty die die die
Poverty die
Poverty die die die
Poverty die
Poverty die die die
Poverty die
Poverty die die die
Leyin olowo
Olowo loku
Leyin olowo oo
Aye oloshi kole yoo
Rara oh
Poverty die
Poverty die die die
Poverty die
Poverty die die die
Listening
Me and poverty don breakup
I dey find my way up
When nigers dey sleep, me I dey up
When no body owe me favour
So I gonna dey solve
When the sapa long, me I stay strong
I stay strong like iroko
The way I dey find money
You go think say I dey choko
Never stop like a motor, Like the way you go
Bro, you go know say nothing like bro code
I no come this life come play
Many things I don face, Cos I want to get pay
Even my nigger chop my eyes like cornflakes
If you know wetin your mate getting
You go stop playing
Many pains wey we feel no gaining
All those pains wey we feel don change me
Turn a bills to overnight, don't play me
This is real life Omo no faking me
Ppl wey dey around me they use motor oppress me
Reject me
Landlord tun pursue mi, Oluwa s'anu mii
Dakun baba ojo nlo lori mi
Wetin ppl tell me ohun ko ni mo n ri o
I know say
Ikooko to maa je ata, idire agbona
Agbo na
Buh to ba tun lo peju ata yen Ajo na
Ajona na
Omo to ba sesi deede oye koni asiko igbadun
24/7 mo fi n sise kosi asiko kan to runun
Ah Oluwa
Wa sanu fun mi o
Ori mi o
Wa samona fese mi o
Ah Oluwa
Wa sanu fun mi oo
Die
Poverty die die die
Poverty die
Poverty die die die
Poverty die
Poverty die die die
Poverty die
Poverty die die die
Leyin olowo
Olowo loku
Leyin olowo oo
Aye oloshi kole yoo
Rara oh
Poverty die
Poverty die die die
Poverty die
Poverty die die die