Music: Slash Beatz
This life I'm living
I want to keep it
Mo fe ma jaive kaive, burn down the ceiling
I no want shalave
Bad energy far away
Today your turn, tomorrow my own
So mi o le farawe e o
Cause me i like to live my life
And I go vibe to the beat I like
Me I don't mix business with pleasure
I gat money on my mind
I dey DND
Make nobody disturb me
If e no be the money
Shev you dev hear me?
I dey DND
Make nobody disturb me
If e no be the money
Shey you dev hear me?
I dey DND
DN -DN â DND
DN - I DEY DND
DN - DN - DND
DN - I DEY DND
Omo no vex if i no pick up tori glowo lave mo
Me I gaz mind my own business, no time for ashi mo ⢠(izz gone)
My cup runneth over
Na won bi ti hulk hogan
If you epp me see ego tell am I don goo
Cause me i like to live my life
And I go vibe to the beat I like
Me I don't mix business with pleasure
I gat money on my mind
I dey DND
Make nobody disturb me
If e no be the money
Shey you dev hear me?
I dey DND
Make nobody disturb me
If e no be the money
Shey you dev hear me?
I dex DND
DN - DN - DND
â˘DN - I DEY DND
DN - DN - DND
DN - I DEY DND
Make nobody disturb
So mi di baby ninu davcare baby takecare...