Ah Oh Oh (Freestyle)

Lyrics: Godsword Akwazie Music: Godsword Akwazie Excuse me If boy dey unruly Writing my story, life like a movie This one so real, they can’t clone me Ahhh ahhh ahhh ahhh
E no go tey Me I get strong believe say one day I go find my way Many may not see what I see and that’s okay Hustling for mummy and daddy make them dey okay Just incase you don’t know, I no dey sleep for night Steady bombing
Early mor mor do press up (press up) I dey find arm, find chest now (chest) For anybody wey wan mess up Small thing I don para, I don press him neck (heee) How I wan give them high tension when money no dey no pension? (gan gan) Hunger my natural slim tea (ahan) Cheers to my nationality (Ahh)
Oh oh oh (ah) Ah oh oh (ah) Ah oh oh oh (ah ah) Ah oh oh oh (ah) Ah oh oh oh (eh) Ah oh oh (ah) Ah oh oh oh Ah oh oh
College boy dem ah ask me why I no go lecture Fe mi le jor, I no wan go As a bad boy wey dey chase dreams No be X I dey find, I just wan dey inside limo If e no be my music or the business Me I no know wetin else me I wan know Me I no know wetin else me I wan do And I no know where else me I wan go