M.I.M.D

Eyin teni Rado o Da E sanu mi mio gara Ha egba mi o Ah ah ah Eyin teni Rado o Da E sanu mi mio gara
Won ni kin gbe eru mi Pe kin gbe so ri I no won dey Conner and say story I get some bills wey I won pay lowkey I must to get money ooo So many things wey my eyes don see I get no one only you there for me Olorun dakun fi iyo si Ayemi Oluwa change story ooo E be like Radooskey still go blow So many shows me won flow oo And I won fly go Chicago Ah o Ye Ye Ye Sheybi awon loni kin ma ni sho Why them dey wish man bad ooo O lord I want doings wey go choke ah
I wanna tour go to many lands I got the passion if I see the chance I no dey play with my dinner oh my dinner Music is my dinner ahh I got some shits wey I won finance More over the money give me distance I wanna make my mama give thanks Say Halleluyah pariwo Hossana ahh
They want me fall omo ko joor Some Niggaz dey wey won conjoor I wanna see my self on top on top cuz I dey on God They want me fall omo kojoor Cuz some niggaz dey wey won conjoor They want make I beg before I chop Nmmm wanna put my life on stuck
Won ni kin gbe eru mi! Pe kin gbe so ri I no won dey Conner and say story I get some bills wey I won pay lowkey I must to get money ooo So many things wey my eyes don see I got no one only you there for me Olorun dakun fi iyo si Ayemi Oluwa change story ooo E be like Radooskey still go blow So many shows me won dey Go oo And I won fly go Chicago ah o Ye Ye Ye Sheybi awon loni kin ma ni sho Why them dey wish man bad ooo O lord I want doings wey go choke ah
Eyin teni Rado O Da E sanu mi mio gara Ha egba mi o Eyin teni Rado O Da E sanu mi mio gara Egba mi oo Eyin teni Rado O Da E sanu mi mio gara Ha egba mi o Eyin teni Rado O Da E sanu mi mio gara Egba mi oo