Yeah yeah yeah
(Wow it's Prescott the Beatassasin)
Bring in the rockers like
Oyoyo
Undefeated don come
And Graham D D D D Baba
My eyes
Bad girl you enter my eyes
Right now I Dey realize
Your body girl so nice
I'm loving you tell me your price
Because anywhere you go go go
I go de follow you de go go go
Who be this girl whey de roll her body?
She be pastor pikin
Fine girl but she sabi the thing
This girl no go kill person
No go kill person
She be pastor pikin
Fine girl but she sabi the thing
This girl no go kill person
No go kill person
Ololo
Because of this girl I go join choir o
Uhh Uhh uhh uhhh
Pastor pikin wen bad Holy Ghost fire
(Spiritual bad girl hey)
Yes inna the room you de show me wonder
You de burst my medu
Yeah to you I surrender
My lord and savior
Even if you do me wrong me I no go para
Never rara
Me and you forever
I love you scatter
She be pastor pikin
Fine girl but she sabi the thing
This girl no go kill person
No go kill person
No go kill person
She be pastor pikin
Fine girl but she sabi the thing
This girl no go kill person
No go kill person
Innocent bad girl wey Dey like TikTok
No Dey sleep for night Dey her room
Dey do TikTok
Anything them like make them talk
Make them talk talk
And I love you like that
Make them talk talk
Innocent bad girl wey Dey like TikTok
No Dey sleep for night Dey her room
Dey do TikTok
Anything them like make them talk
Make them talk talk
And I love you like that
Make them talk talk