Lyrics: Abraham Sunday/Hilton George Music: Abraham Sunday/Hilton George Iyo uhu uwee Ye ye ye ye
O yakata O yakata O yakata (Dem go see you) O yakata
Dem go see you ina Benz oh Now dem want to be your friend oh Omo no be say dem wish you well Wan fe ri e kabakaba Wan fe se e jagajaga Me I no dey like pretend oh And na why I no get friends oh Ajekpako no dey kiss and tell So dey your lane
Me no get time for their nonsense Me no get time for their games oh I just wanna hustle get the barr dem Steady stacks packed for my table Me no get time for their nonsense Me no get time for their games oh I just wanna hustle get the barr dem Steady stacks packed for my table
Bad belle people make dem go one side Bad belle people make dem go one side All the bad belle people make them go one side Emi Omobolanle Me I want to come outside
Yeah yeah yeah yeah
Ye ye Ye ye 24/7 I’ll be chasing my goals Bad belle steady coming after my soul Just because I make a little silver and gold Oh Dem wanna put me under control Demma frienemies Just wanna see the end of me Just wanna kill my energy But jah got me Be my remedy oh no The grace got me covered na Everyone wey stand against me shall bow Gone are the days i be sober na So me I tell bad man Game over oh no
Me no get time for their nonsense Me no get time for their games oh I just wanna hustle get the barr dem Steady stacks packed for my table Me no get time for their nonsense Me no get time for their games oh I just wanna hustle get the barr dem Steady stacks packed for my table
I go dey giddem Steady vibe Steady gbedu I no go ever stop for any reason Ki wan ma ke Ki wan ma kpariwo (o yakata) Ehn I go dey giddem Steady vibe Steady gbedu I no go ever stop for any reason Ki wan ma ke Ki wan ma kpariwo (o yakata)
Ma ma malvvn pon de track