Infinity

Lyrics: Isaac Raymond Music: Isaac Raymond Have been Out of Love for days now Wetin I dey find na The mulla I wanna stack it up my Billi billion I no get time for Carolina (Pre chorus) Steady I dey grind for my Daily 2k Nobody gree to show me way Soon Dem go see me for their Tv My Mama blessing na Original (Chrous) I wanna stack it up My Billi billion I no get time for Carolina I wanna stack it up My Billi billion I no get time for Carolina (No No) No Time No Time There's no Time (If I get infinity and prosperity I go forget my anxiety) (Verse 1) Go down on my Knees And i pray to God I want this Cash I won Fly First Class Mummy has been waiting for me Daddy has been praying for me Make I blow Shout to my Mom and Dad Dem dey for me When I getti heartbreak oh Carolina left me she nothing Damn she broke my Heart oh (Pre chorus) I wanna stack my money Till the milli million (Milli million) I wanna stack Till the Billi billion (Billi billion) I wanna stack my money Till the Tri trillion (Tri trillion) I wanna stack my money Till the Zilli zillion (Zilli zillion) (Chrous) I wanna stack it up My Billi billion I no get time for Carolina I wanna stack it up My Billi billion I no get time for Carolina