Kasala

Lyrics: EJIOFOR CHINEDU DELIGHT/Abdullateef Toheeb Oluwafemi Music: EJIOFOR CHINEDU DELIGHT/Abdullateef Toheeb Oluwafemi Orobo kibokibo When the gbedu enter you go start To Dey move body Jhoor (Start to dey move body jhoor) Take it easy maa ṣe pẹlu isan (yaay) Na for club we meet She won put me for love condition (She wan put me for love condition)
And I hear say the matter don cast And I no won enter one chance Go low baby move faster Yawe you go kumama
(Yayyy) Na money be dey cool my mind Na why I no Dey sleep at night Kin gba billi kin gba ride Na God Dey full my light (full my light)
Shey we go see now or later (later) Joor where my paper (paper) Cause if Casala go burst T’oba gbe owo mi ja maa pe soldier
Shey we go see now or later Joor where my paper Cause if Casala go burst T’oba gbe owo mi ja maa pe soldier
Tfem I get different pattern I Dey burst their brain Medulla Oblongata
Yay Ẹ le ri mimu laye Camaro mi n sare Sh’omo mi o shere Go nowhere I’m here to stay (Here to stay)
All my people wonba Street won Dey see me upper Motun gbede kebuyeri Ole pemi ni Barry wonder
Yay Abi ogbo Opolotipoju ni o Jen sun Kolu ti mo mu moju koma gentle Yay but Mo je IRS Mo je ID.ME Won le wa di mi For my sanity Won le le le won ba mi ti
And I hear say the matter don cast And I no won enter one chance Go low baby move faster Yawe you go kumama
Yaay Na money be dey cool my mind Na why I no Dey sleep at night Kin gba billi kin gba ride Na God Dey full my light (full light)
Shey we go see now or later (later) Joor where my paper (paper) Cause if Casala go burst T’oba gbe owo mi ja maa pe soldier
Shey we go see now or later Joor where my paper Coz if Casala go burst T’oba gbe owo mi ja maa pe soldier
Tfem I get different pattern I Dey burst brain Medulla Oblongata