Alhamdulilah (Base Version)

Lyrics: Ojo Jubril Music: Ojo Jubril Alhamdulilah -REZZYVELLY
Oooohhhh Call me RezzyVelly
So many FRIE-nemies Wey dey wan bury me Dem no fit perish me Oluwa jor sho me Naaaa Cos I wan live life Try to give them distance If them cause nuisance Nuisanceeeeeee
(Chorus) Alhamdulilah Blessing no go die I wan live my life ‘Cause e no go bad
Alhamdulilah Blessing no go die I wan live my life ‘Cause e no go bad
It’s not over Fight like a soldier Me I no fit sober I call on Jehovah

(Verse 2) Person wey naked no fit to put hand for pocket (For pocket) Dem be de hate the boy but e move far like rocket Uh uh uh Emi o le shalaye Just wan trabaye Pelu Awon alaye Steady on my lane
(Chorus) Alhamdulilah (Alhamdulilah) Blessing no go die (E no go die) I wan live my life (Lifeeeee) ‘Cause e no go bad
Alhamdulilah (Alhamdulilah) Blessing no go die I wan live my life ‘Cause e no go bad
It’s not over (It’s not over) Fight like a soldier (Soldier uh uh) Me I no fit sober I call on Jehovah
It’s not over Fight like a soldier Me I no fit sober I call on Jehovah
Alhamdulilah Blessing no go die I wan live my life ‘Cause e no go bad
Alhamdulilah Blessing no go die I wan live my life ‘Cause e no go bad
Uh uh uh uh uh Nah nah nah nah Hehe