Lyrics: Mujeeb Abiola/Temilade Adekoya
Music: Mujeeb Abiola/Temilade Adekoya
My mama look me for eye
Say na me born you well
That’s why I hustle well
I Dey work I dey try ode joor olorun mi
Bukata kpor lorun mi
Mama tell say make I work hard
Ninu aye mo ma lo far
So me I stand gidigba any how e be akobi ni moje
everything is gonna be fine
So as e Dey go make you use your sense
And in everything I do I be putting God first
And my third mainland I dey quickly burn them
Alakori them go talk nonsense
But them for like know them for like know wetin Dey there
As e Dey sweet us e Dey pain them
Toba ti et emamo tobari shodamo
Them wan make I fall yakata
Mama say nah my time
As a glory child
Them go talk my matter no worry
Toba ti set emamo tobari shodamo
Won tun fe set me up
I no foh for their traps
Omo agba mo ya jara mi gba won mo
To ba ti set emamo to ba ri sho damo
Iya lo Lu gbo owo mi
Ton to ju mi ni kekere
Eyin re lo fin pon mi
Iya ku ise mii
Omo waste a lot to gain a lot
Otun fe ra ile ora half a plot
Ori pe ile aye o hard gan
Eni sise gan ori ere mo
See my life me I dey on GOD
Tin bati ri owo mi o ro nu mo
Obirin ko gbe sapa kan
Toba dolowo ko para lo
So as e Dey go make you use your sense
And in everything I do I be putting God first
And my third mainland I dey quickly burn them
Alakori them go talk nonsense
But them for like know them for like know wetin Dey there
As e Dey sweet us e Dey pain them
Toba ti set emamo tobari shodamo
Them wan make I fall yakata
Mama say nah my time
As a glory child
Them go talk my matter no worry
Toba ti set emamo tobari shodamo
Won tun fe set me up
I no foh for their traps
Omo agba mo ya jara mi gba won mo
To ba ti set emamo to ba ri sho damo