Riches

Lyrics: Olanase Ayobami Qudus Music: Olanase Ayobami Qudus Oh Jah Make the money come l’ve been starving of riches New level mode I don’t want no bitches Some kind attitude shred my heart to pieces This Na real life matter no be law of physics
Even person wey I know no fit offer me favour Wey we gather Dey wey we gather be neighbor Random person kon Dey sure pass the day one See life style wey Dey turn man to wayward
Jah change the story make dem put respect for my name Gbemi bori make i Dey perfect for my game Jah Clear me worries put happiness for my name For my whole life time no ever put me for shame
Oluwaloshomi na hin power teyanko Came through for me when I thought I’ll loose it all Started from the buttom I’ve been grinding since 24 So Don’t be sorry oh my brother show me love
All for the good I believe with Truth I relieve Who demma wan Dey deceive Good news I wan Dey receive Money like billi Na billions I wan Dey recieve
All for the good I believe with Truth I relieve Who demma wan Dey deceive Good news I wan Dey receive Collect like billi Na billions I wan Dey recieve
Na only jah be my witness Only money matter fit to bring me happiness Goodness and mercies shall follow my footsteps Fill me with joy Biko increase my realness Oh Ye Got many goals so I’m prepared for the race Na me choose the life style so I focus on me ways Many many things wey don happen for me sake Blessings for me life time me I want everyday
Jah change the story make dem put respect for my name Gbemi bori make i Dey perfect for my game Jah Clear me worries put happiness for my name For my whole life time no ever put me for shame
Oluwaloshomi na hin power teyanko Came through for me when I thought I’ll loose it all Started from the buttom I’ve been grinding since 24 So Don’t be sorry oh my brother show me love say
All for the good I believe with Truth I relieve Who demma wan Dey deceive Good news I wan Dey receive Money like billi. Na billions I wan Dey recieve
All for the good I believe with Truth I relieve Who demma wan Dey deceive Good news I wan Dey receive Money like billi Na billions I wan Dey receive
All me plans in my head Mio so fenikeni For the ones me love me ignore many many Me I Thought I have seen it all now I see very clearly Thank God for life me i see very early