Believers No Dey Panic(BNDP)

Lyrics: Fadahunsi Olamiposi Emmanuel Music: Fadahunsi Olamiposi Emmanuel BoiSpiff Na Na Na Naa Ehhh Iyanzee is the boy Yeah yeah
Everyday on the road man gats to face his fears You sef Dey try no go gree this year Dem Dey wonder how I take reach here (koleyewon)
Omoh olorun no go ever ever fall lailai we no go see violence In everything you do make you put God first Hustle gat me doing things like I no get conscience
I remember I remember Mama tell me no go relent No go ever settle for less Ibi toma de Oma debe sha If you stay focus
But I no Dey phor at all I get my hopes on Jah No fit dey hate on my own brother Believers no Dey panic e go better sha E go better sha
But I no Dey phor at all I get my hopes on Jah No fit Dey hate on my own brother Believers no Dey panic…E go better sha E go better sha Ah ah ah
Steady on the road Everyday I Dey running my race Tin ba ni mi o Shey mo egbami Kinni ma Shey What do you expect omo tio kewu tio kawe See I’m ready to give whatever it takes to get this money
Reality That is life Fight my fight and take what is mine Kosalabaro emi ni mo n Darin Emi ni mon Darin We all know that street is not friendly We no Dey laugh for here nothing funny On my grind money is on my mind money is on my mind Ero Bami ki mama mi ma Tete Wale I don gone too far No turning back on this journey eh eh eh
I remember I remember Mama tell me no go relent No go ever settle for less Ibi toma de Oma debe sha If you stay focus
But I no Dey phor at all I get my hopes on Jah No fit dey hate on my own brother Believers no Dey panic e go better sha E go better sha
But I no Dey phor at all I get my hopes on Jah No fit Dey hate on my own brother Believers no Dey panic E go better sha E go better sha Ah ah ah