One in a Million

Music: Royal boi Royalboi no ni, baby oh my love o ok You are the one wey dey burst my brain o You are one in a million baby You are the one wey dey burst my brain oh You are one in a million baby baby baby oh You are the one wey dey burst my brain o
You are one in a million baby You are the one wey dey burst my brain o You are one in a million baby You are the one wey dey burst my brain o You are one in a million baby baby baby oh
Make I run tell you about one babe Oyin lomo no she be like 1bay If you see her shape you go wan faint Omogidi ni wo she no be wobe
I don't even know why I love you Give me your hand i want to hold you Oh no your mouth i want to kiss you Ka lo jaiye 57 pelu awon bizzu
You are the one wey dey burst my brain o You are one in a million baby You are the one wey dey burst my brain o You are one in a million baby You are the one wey dey burst my brain oh You are one in a million baby baby baby baby baby oh
Omo fine pa she's an angel ti no ba lo oma ton gen Gbo gbo boys lo fe debe buh to ba ri mi olohun won ma ka nle Ololufe mi arewa mi feyisayo kanyinsola temi Tin ba shubu oma gbe mi ko je sikan tin ba so ani otiyemi
I don't even know why I love you Be simi you are giving me loving Tin ba wa lodo e mio kin hungry To ri ti e mole fe se sha dey badagry Ife lon se mi o it's nothing no matter what baby I will love you royalboi said he will love you Anybody, to ba hate so fun won pe fork you
You are the one wey dey burst my brain oh You are one in a million baby You are the one wey dey burst my brain oh You are one in a million baby You are the wey dey burst my brain oh You are one in a million baby baby baby baby baby oh
Anywhere you go i go dey there My love for you gan e pass daycare Bring it on baby wo no fear i dey your back o Like your skirt label call anytime when you feel bad Take me anywhere like your wrist band Baby wo i'll be your handband I love you baby don't doubt that
You are the one wey dey burst my brain oh You are one in a million baby You are the one wey dey burst my brain oh You are one in a million baby You are the one wey dey burst my brain oh You are one in a million baby baby baby baby baby oh