Omo Aiye (Single)

Lyrics: Eniola Babatunde/Eniola Olawole Music: Eniola Babatunde/Eniola Olawole CHILD OF THE WORLD (Skillo Meter ft Ennyklassic)
VERSE 1: Everyday no be lucky day Ninu 365 days you go see pay days We no dey sleep gat no Holiday We dey hustle for the money make e no delay Bobo dey hustle hard kowope Ejo mi ko pe mio Bolanle Won wami but won bami ni ile Basically we outside I dey Gwagwalada When I no get shingbaka Nobody sabi sha Wonni kinma fhor rara, ni igba ti aya mi nja I put in work I dey pray everyday I dey Active ti Maaye bati wake So many things weh don occur But melo gan gan mó fe so tan When we dey hustle you dey shomo If e no be money matter make you lock up
Oh Awe… Mommy nipe kin ka iwe Wonni wi pe Olowo lo laiye Bobo fe wo Yankee wo Marley Oh Awe… Mommy nipe kin ka iwe Wonni wi pe Olowo lo laiye Bobo fe wo Yankee wo Marley
Omo We chasing biggy Bag Every day and ever night (As omo Aiye) The Cana dey gbemi trab’s Na why them dey feel my Sound (As omo Aiye) Omo We chasing biggy Bag Every day and ever night (As omo Aiye) The Cana dey gbemi trab’s Na why them dey feel my Sound (As omo Aiye)
Life no balance shey you know brother mi… As you dey win brother some no happy… Some don collect some are yet to receive Jowo Baba Loke tete wa shey temi Hmm… for my hood Omo na Zero Pa Eyan Ballo shomo Skillo Meter Ko Kin te Thousand na Meter Meter Shatta wale ta ko still dey disturb the town We Chasing Dollars loru moju And we still believe on our Able God Opo loti sun Opo lo kuu Mo dupe wipe am not the Disabled one Shey you no go like to pull up inna Lambo Inna 2 door Lori highway pelu Banku Wonfe ka je iyan ni isuu but Yam no be Pando I no be Vado but i go on the Candle
Oh Awe… Mommy nipe kin ka iwe Wonni wi pe Olowo lo laiye Bobo fe wo Yankee wo Marley Oh Awe… Mommy nipe kin ka iwe Wonni wi pe Olowo lo laiye Bobo fe wo Yankee wo Marley
Omo We chasing biggy Bag Every day and ever night (As omo Aiye) The Cana dey gbemi trab’s Na why them dey feel my Sound (As omo Aiye) Omo We chasing biggy Bag Every day and ever night (As omo Aiye) The Cana dey gbemi trab’s Na why them dey feel my Sound (As omo Aiye)
Yee eh… I no die i no fall sick… E bami gbe Olorun tobi… As for those weh Underrate me… Them go still come post me More Keys…
Bobo fe lo Marley oh Bobo fe wo Southy Bobo fe gba aparte oh Hosting full Yacht party