Para (Charles's Law)

Music: Quadri Oladipupo Shittu Many para many para Wey dem para for my head All because a nigga Neva get the bread Dem dey ask me nigbawo loma set And I tell dem very soon e go set But
Dem no believe in me Dem con dey reason me Say dem whine me gan ninu street mi Dem no believe in me Dem con dey reason me Say dem whine me gan ninu street mi
And no be say I no dey try Every night I no dey sleep I'm on the grind Keep on pushing till I die Say I no get anything This music na my life
Only jah fit save me oh I know I can't do this on my own And I no fit sell my soul But you know badman gats to blow
Person wey life dey favour Go think say na him hard work Dey make am dey gas up
Oh my brother show love If you get money show love Ko ma pada lodi Charles law

Steady on cana Steady on cana Awon temi dem be steady on cana Boys dey para Boys dey para No go shock if you see me with burna Ayo maff lanje And I'll be on my way are you there ? As for you I can't tell But I can vouch for me I'll get there
And no be say I no dey try Every night I no dey sleep I'm on the grind Keep on pushing till I die Say I no get anything This music na my life
No be say I no dey try Every night I no dey sleep I'm always on the grind Keep on pushing till I die Say I no get anything This music na my life