Lyrics: John CHIA ORSEER/Mustapha Shuaibu Music: Weslay Gning Hi hi hi hi ha duniya Duniya duniya duniya duniya duniya Hi duniya I still dey wonder when e go tally Only me know the grace wey i carry I never chop i dey think of ferrari It is what it is Soldier man no dey panic I do my thing mi no send their policy Just yesterday we started from nothing Only big waves when i'm surfing I'm tryna make sure my people ain't suffering Oh lord of mercy All i pray for is Millions and blessings With all the rumors am hearing Be like say nah me get my journey Oh lord of mercy All i pray for is Millions and blessings With all the rumors am hearing Be like say nah me get my journey Hi hi hi hi ha duniya Duniya duniya duniya duniya duniya Hi duniya Am on the roll like i want my blunt I know dey cap you i know dey front E go sup no go call am luck Ouh ouh Everything is divine Can’t let dem come take what is mine I’ll never leave a solider behind No be luck nah do do re ma I still dey wonder when e go tally Only me know the grace wey i carry I never chop i dey think of ferrari It is what it is Soldier man no dey panic I do my thing mi no send their policy Just yesterday we started from nothing Only big waves when i'm surfing I'm tryna make sure my people ain't suffering Oh lord of mercy All i pray for is Millions and blessings With all the rumors am hearing Be like say nah me get my journey Oh lord of mercy All i pray for is Millions and blessings With all the rumors am hearing Be like say nah me get my journey Hi hi hi hi ha duniya Duniya duniya duniya duniya duniya Hi duniya