Obianuju

Lyrics: Alfred Agyekum Gyamerah Music: Alfred Agyekum Gyamerah Yeah DeRich Empire Mmmm Tsemi Nakhae Ahhh ei..
Make you no worry come dey by ma side (Tatara taraara) Cuz yuh kno sey yuh di one fi mi life (Tatara taraara) Make you no worry come dey by ma side (Tatara taraara) Cuz yuh kno sey yuh di one fi mi life (Tatara taraara)
Ye! Vibe On Em
Baby wetin wetin you want Wetin you want wey I no fit do am ooh No fit do am ooh
Tell me wetin wetin you want Baby wetin you want wey I no fit give you ooh No fit give you ooh
Obianuju Obianuju Obianuju Adey for you Obianuju Obianuju Obianuju Girl adey for you
Ye!! Body wicked girl ne body bad She a natural no copycat Come take it Mame Mame Mame dat Cum inna an waam mi na mi whole bady shutdown Tarara tara tara Girl you too so fine oh Sexy bikini Wey dey blow ma mind again oh
Ahh ei everywhere you go Mtn you dey give me heavy Ahh ei everywhere you go like mtn you dey give me data
Baby wetin wetin you want Wetin you want wey I no fit do am ooh No fit do am ooh
Tell me wetin wetin you want Baby wetin you want wey I no fit give you ooh No fit give you ooh
Obianuju Obianuju Obianuju Adey for you Obianuju Obianuju Obianuju Girl adey for you
Make you no worry come dey by ma side (Tatara taraara) Cuz yuh kno sey yuh di one fi mi life (Tatara taraara) Make you no worry come dey by ma side (Tatara taraara) Cuz yuh kno sey yuh di one fi mi life (Tatara taraara)
Make you no worry come dey by ma side (Tatara taraara) Cuz yuh kno sey yuh di one fi mi life (Tatara taraara) Make you no worry come dey by ma side (Tatara taraara) Cuz yuh kno sey yuh di one fi mi life (Tatara taraara)
Baby wetin wetin you want Wetin you want wey I no fit do am ooh No fit do am ooh Tell me wetin wetin you want Baby wetin you want wey I no fit give you ooh No fit give you ooh