Uye bonny S o
KSD record
Man's life is on danger
Our father in heaven
Come yeah and take us
Hallow be thy name
Come and save us
We're all waiting
For the response
We get family
Wey dey call us
Sometimes no pick
Billing Yi por gan
Omo to ti jeun
No dey give up hun
Na so I dey pray make I hit up
I Sabi Tie my shoe but
I no fit stop run o
If I go fall o,I go rise up (again)
Water dey run for my eyes
But I no fit dey cry o
That's why I be man
Wetin go sup o (again)
I Sabi Tie my shoe but
I no fit stop run o
If I go fall o,I go rise up (again)
Water dey run for my eyes
But I no fit dey cry o
That's why I be man
Wetin go sup o (Ere)
Yeah
Man no be God,Se you know
Ancestors dey your back
You gat to know
Omo olope with the bag
They need to know
I no dey carry last,se you know
They must to know me,(know me)
Even I dey do am low-key, (low-key)
Posting freestyle on my IG (IG)
And nobody dey follow me
They must to know me, (know me)
Even I dey do am low-key, (low-key)
Posting freestyle on my IG (IG)
And nobody dey follow me yeah yeah
I Sabi Tie my shoe but
I no fit stop run o
If I go fall o
I go rise up (again)
Water dey run for my eyes
But I no fit dey cry o
That's why I be man
Wetin go sup o (Ere)
Just one touch
Bonny s o Uye
Ksd record Na Nana na