Parental Endorsement

Lyrics: Gabriel Oche Amanyi Music: Gabriel Oche Amanyi I can never forget eh Mama Ati puf toffy eh Papa Wetin you do for me eh Papa No be felele felele Papa I can never forget eh Mama n Aya eh My papa Wetin you do me eh No be felele felele My papa Chai Oh wey mummy eh eh eh Daddy eh eh I thank you oh Oya now This true feelings is the feelings My mama showed me Chai she dey run helter skelter To make sure sey everyday omo me I feed Even sey we dey stay for face me I face you Chai wey we dey chop rice with no stew Se still dey make us dey feel good She tell me sey very soon na we go rule Mummy eh Daddy eh Me I thank you eh For the sweet message See me eh as I dey eh Omo me I do it with witness eh I can never forget eh Mama Ati puf toffy eh Papa Wetin you do for me eh Papa No be felele felele Papa I can never forget eh Mama Aya eh My papa Wetin you do me eh No be felele felele My papa Chai I dey confess to you my baba I'll place no one above you No other ye Iya ni wura Iya ko se fowo ra O gbemi loyun fun osu mesan Titi mo fi de aye o Am missing you that's why praising You for your love and your care You went everywhere You did everything Just to make sure I was fine Everybody say sweet mother Sweet mother My super mother My super mother I can never forget Mama Ati puf toffy eh Papa Wetin you do for me eh Papa No be felele felele Papa I can never forget eh Mama Aya eh My papa Wetin you do me eh No be felele felele My papa Chai I remember all days mummy daddy Tell me iis gonna be fine So tey for redeem all the praises Omo see as we shine No now we keeping up town How we shining up now I gat to thank you you Cos you make me me What we be Iya mi ni Iya mi ni o Baba mi ni Baba mi ni o There is no one like you See see see There is no one like you You are the only reason why I want to go fine Cos nobody can be like my mother Baby I can never forget Mama Ati puf toffy eh Papa Wetin you do for me eh Papa No be felele felele Papa I can never forget eh Mama Aya eh My papa Wetin you do me eh No be felele felele My papa Chai My mama You always be my help Terry g Terry g Terry g Terry g Terry g D money say so on the mix Aburo ginjah