Lyrics: Telraboi
Music: Telraboi
Da Da Da
Da Da Da Da Da Da
TELRABOI Na Na
Yeh Yeh
Ah Ah
Gbedu wey go burst ground
RICHTEE
Me working everyday (Everyday)
Tori pe mummy wa Nile (Tori pe mummy wa Nile)
If I no get money wetin I wan say (Eh Ehe)
Lord bless me everyday (Everyday)
Owo nimowa MiO waja
Alaye Maja
Eruku yapa gan ninu saga
Toba lo Beh si won see you go Tire
Ninu aye mi o kere o
If you dey doubt me dey play (Dey play)
Cuz no be today
Have been grinding for the paper
Kori bami she'y
Husling everyday kowo shatip'e
I Don't want delay
Nah why I no dey fumble I just dey my lane
I hear say Time flies
I just Wanna make money and live my best Life
Ogbo kini Discount
Padi mi no dey dull my vibe
Wonlo'n binu oun gbona oun para loni high key
Gbedu ton ma Josi ton ma faaji
You know say boiz up to something
I just wanna win big kole fun mama mi
Money on my mind o I see Nobody
Wetin you dey do Nah your doing e no concern me
Gbedu no go dull for my body
Very soon Dem go know me
Although am young buh money must be made at a young Time
I know am wrong but all man want to make am
I don't know if I walk the wrong or the right path
I just keep on husling one day I go see wonder
Kilo'n so
Ah
Oro wa lon so
Me working everyday (Everyday)
Tori pe mummy wa Nile (Tori pe mummy wa Nile)
If I no get money wetin I wan say (Eh Ehe)
Lord bless me everyday (Everyday)
Owo nimowa MiO waja
Alaye Maja
Eruku yapa gan ninu saga
Toba lo Beh si won see you go Tire
Ninu aye mi o kere o
If you dey doubt me dey play (Dey play)
Cuz no be today
Have been grinding for the paper
She too love my vibes o
Cuz am too bad like jago
Let your buddy bounce o
Cuz Owo yapa lapo o
ANIKULAPO
Everyday ni mo'n shagbo
Life too short I know
I just wanna chop my life nah yolo
Have been on ah road for a long time
Vibe to my tune and feel the cool lines
The sun go soon shine
And everybody go know am really bad
Yeah am bad
Am badder than yeah am bad
Hahaha
I go shine buh I know say nah Time