Lyrics: Shadare Victor Oladele Music: Shadare Victor Oladele Maximus omo baba Shadare oloun! Yeba uh yeba ah I am billirano
Say oya Wait! Hope you dey try to appreciate ? Them think say we bath soap but nah grace Only me dey when sapa dey
Make dem no put me for shame Mind my business and I dey on my lane Awon tan binu gan make dem craze You Sabi person no mean say make you wait Ye!! See many opportunities Who wan dey gum body for who ? Onikaluku just dey find money All I want is peace of mind And e go come e go come Owo jaburata ninu poly bag Dem go call me oga boss Oga boss Ani ki omo tan so malo sha Ki omo tan so ma lo sha ah
You know me say I gats do my thing my way I gats hustle find my way Kin le ni ile ni Malay As you dey read I hope say you dey chase Make you gbowo nla wole Make you Shana nla wole
L’ola kunfayakun moshi ma mayokun Very soon moshi ma para shoot Is there a thing wey my God cannot do ? Oun gan Mr talk and do
El morijah ah! Aanu mori gba ah! This one no be ah This one no be alfa Ya lateef allah ah!
Wan dayanmo Mowo Daya si orun Mowo dayanmond (Diamond) As a sure boy modΓ© salamo Motepa mo hustle me mo Dey kanramo
Owo wole wa that’s kaluba Ade wale mi maa deh daa Ayuba And men don high on sativa Lola satiramoni ah ma la ibi jaa
Ki emi sha ma fo loke Things never sweet olorun loye Hustle 247 call on God moun ke Call on God moun keh ayyy ayyy
See many opportunities Who wan dey gum body for who ? Onikaluku just dey find money All I want is peace of mind And e go come e go come Owo jaburata ninu poly bag Dem go call me oga boss Oga boss Ani ki omo tan so malo sha Ki omo tan so ma lo sha ah
You know me say I gats do my thing my way I gats hustle find my way Kinle ni ile ni Maley As you read I hope say you dey chase ? Make you Gbowo nla wole Make you shana nla wole
L’ola kunfayakun moshi ma mayokun Very soon moshi ma para shoot Is there a thing wey my God cannot do ? Oun gan Mr talk and do
El morijah ah Aanu mori gba This one no be ah This one no be alfa Ya lateef allah ah!
Ki emi sha ma fo loke Things never sweet olorun loye Hustle 247 call on God moun ke Call on God moun keh ayyy
El morijah ah Aanu mori gba ah This one no be ah This one no be alfa Ya lateef allah ah! Ya lateef Allah!